That is the federal ministry now has warned that
Due to what we are seeing
Yebaba yebaba yebaba yeba
Nah me wey me wey dey give dem jara (Jara)
Me I no like wahala (Rara)
Me I no like to enter till dem open for me (Biri bang bang)
You wey you wey dey kariala abi
Oshey you nah Larry gaaga abi
E go shock you e go shock you
Mo fa kalaku for kalakuta
As in it will move like a puta
I go bloody shoot hеr with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dеy nah we dey loot am
You wan dey I go substitute am
Cause I'm brutal fucking brutal
But if you halla me I go halla ehn ehn
But if you halla me I go halla, abi
Ganja dangbana (Ganja dangbana)
Oh you say you no go believe me
Say you get the level wey go finish me
I do my own you still dey mimmick me
You copy finish you wan delete me
So if there's one thing I realise
Mandem get scope but me I wise
And yes dey don try to put their hands
Mo fa kalaku for kalakuta
As in it will move like a puta
I go bloody shoot her with a bazooka
E go go skrrrrrr when e shoot her
Nah you dey nah we dey loot am
You wan dey I go substitute am
'Cause I'm brutal fucking brutal
But if you halla me I go halla ehn ehn
But if you halla me I go halla abi
Ganja dangbana (ganja dangbana)
DJ who say make you play am