LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

Rum & Boogie

2021

Feeling Good

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Fiona say ovuli
Fiona say ovuli (Speroach beats)
My baby Fiona say ovuli
Fiona, yeah, ahhh

Yes I'm feeling good feeling nice
I'm catching cruise catching flights
Nothing can kill this vibe no
Nothing can kill this vibe

Yes I'm feeling good feeling nice
Catching cruise catching flights
Nothing can kill this vibe no
Nothing can kill this vibe

I just touch down London
Fine fine girls with big bumbum
They want to hold me for ransom
But I'm jiggy I'm not laycon

Sho get let's go to LA
Or let's not go there to LA
Unless dey get money to throway
E be like say dem wan delay

Delay ke I don enter Russia
Nah me wey dem dey rush here
Ten gelе under my wall chair
You suppose call me world chair

Yеs I'm feeling good feeling nice
I'm catching cruise catching flights
Nothing can kill this vibe no
Nothing can kill this vibe

Yes I'm feeling good feeling nice
Catching cruise catching flights
Nothing can kill this vibe no
Nothing can kill this vibe

Last flight to Dubai
I meet the shawty for Mumbai
She show me something make i buy
I see the bill I say gba bai bye bye

I enter Holland one puff
I shouti o loud she's so loud
My driver sef just dey go round go round go round
Till we enter india

Just to say that I've been there
I post am on social media
Make dem know say the boy feel their ginger

Yes I'm feeling good feeling nice
I'm catchin cruise catching flights
Nothing can kill this vibe no
Nothin can kill this vibe

Yes I'm feeling good feeling nice
Catching cruise catching flights
Nothing can kill this vibe no
Nothing can kill this vibe

Fiona say ovuli
Fiona say ovuli
My baby Fiona say ovuli
Fiona eh eh eh alright

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

From This Artist