Uncle gbera Emma nu fa igi o
Love of my life yomile nu club
Woni inu igbe malo owo wa
Oma pay kinri do as i say
Money turned my girlfriend since I realize poverty was a gay
Naso dem my fans go dey dm
Tell me if lie dey wetin me dey say
Them be like we see your post o
cs you dey upload we ba your motivation quotes o
Woni mole blow them look me so low
Gbogbo orin to release shoti fi gba bronze
Oja ebony ti gbemilo far chai
Motin reason bi mase so eyokan di five
crizona ni moti je dinner
Lil Baby ti pami pelu vibes
Omo ote na matin di ijapa
Boya kiwo shama lodge spark
Streeti malo so wadi skoran
Boss we no be thief na spoil we spoil
Egbon wonti gè eti mi kan lo
Onse mi bi kin mu mark zukerberg sowo
I no fit to hold am anymore
Remote toń control mi oni pause
Na why we hustle for the benz
Skeleton in there cupboard
Na why we hustle to dey flex
Pali kankan for the backdoor
Pali kankan e full for nylon
Menthol tota lenu ni mafi lollipop wè tomtom
cwon temi ready lati cause war
We no get joy toba se werè we go cock gun
What goes around will come around
Na person wey make money for life na him be man no be by mouth
Edet lives in calabar na scam
I for to like to be a enigineer but btc don change my mind
God and satan be my witness
For my adugbo kosi elemi e
Toba je toro I no dey fear
You see this life omo o bintin
Koma lo femi ara e ta kite
Tell the haters bounce bounce