Obimo, biko, ye meko (meko)
Never forget where I'm from na ghetto (ghetto)
Luis Fonsi, Despacito ('Cito)
Abena, balance, balancigo ('cigo)
Turn the party to a carnival
Cause my gbedu, e gat speaker
Show real love, no dey send me sticker
This life wey we dey, aye yi ma ni'ka
Careful for them oh, my nigga
Any negativity, I dey cancel am
Tinba gb'omo, I go fit go two round
No judge my present with my past oh
Will you pull up to my yard oh?
No judge my present with my past oh
Will you pull up in my yard oh?
I'm a biggie boy, biggie man oh
Lee nu ifea I na aru mere umu guys, ekolibe
Okwa m na eche nu gi ka I bia n'ulo mu na gi, esolibe
Call me, 1 no delay, nye gi money ka I libe
Mana I solu mu,I go make everyday your holiday
Nye gi life, ka I kwete na the boy di radical
Turapu your ex, fuck that nigga, he's an animal
Ada obodo oyibo, nwa di godi international
Ndi dili gi, emebe nu emume kaa o bu carnival
I na agafe faa ana, alu aka
Skin color gi, ocha na abaa anya
Your body na body men, o men ana agba ala
Ndia na awa anya, abiaa kwa ama aka
I biawa, enyina pant bia, mm
Akujana, Seyi ji Vibez bia
Bunye gi anya, muna gi a light bee ya
Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh
No judge my present with my past oh
Will you pull up to my yard oh?
No judge my present with my past oh
Will you pull up in my yard oh?
I'm a biggie boy, biggie man oh
I biawa, enyina pant bia, mm
Akujana, Seyi ji Vibez bia
Bunye gi anya, muna gi a light bee ya
Ejim ife, I di low so mu gaa charge kwa ya, ahh