I tell my G make he wake me up by three
'Cause the zero balance no go make me sleep
Even if I sleep, mind no fit sleep
Mummy steady calling make I press money
Tolani go soon resume that's my baby sis
Kele go be twenty-one by the end of week
And she deserve a gift, uh
As omo ope kori shama shomi
Emi loye timo shey n pa idan mi
It's so hard when you come from nothing to something
Wetin man dey face sometimes no be small thing
Na why sometimes you see my head is touching
God knows I don't joke with money
You know expectation kills
Thinking if money don drop I go drive black Benz
Your profile no go blank, my G
You fuck with a boy like me, you go see madness
Mmh, sapa o le temi lorun
F'omo to yole shomo pe iya lofi korun
I no go fit leave money matter go dey cuddle
I'm just a poor boy with an iPhone
If you no believe in grace
Boy, you better find soap
'Cause this one no be soccer shey you get a life goal
I've been tryna make a fortune I no fit to die broke
I get many people wey don depend on me o
As omo ope kori shama shomi
Emi loye timo shey n pa idan mi
It's so hard when you come from nothing to something
Wetin man dey face sometimes no be small thing
Na why sometimes you see my head is touching
God knows I don't joke with money
You know expectation kills
Thinking if money don drop I go drive black Benz
Your profile no go blank, my G
You fuck with a boy like me, you go see madness
You fit get ten profiles make them blank eight (normal)
Ole fi one million shey ose koma gba kobo (normal)
But still on still oma lagidi pelu hustle e Omo ope (osha mo)