Because I carry colour follow body borrow pose
Because I get swag wey Lagos woman no get
You talk sey I be illiterate
Because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie I tried to adjust to your oyibo Lagos style
Dem born me near Okporikoko village
But dem see me for your Lagos city poster
Dem born me near Okporikoko village
But dem see me for your Lagos city poster
Na you talk sey my food resemble mama put own
Na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now
Coz I no wear skirt koi koi shoe and weave on
Because I no like your flashy way
You dump originality dump dump me
Dem born me near Okporikoko village
But dem see me for your Lagos city poster
Dem born me near Okporikoko village
But dem see me for your Lagos city poster
Dem born me near Okporikoko village
Dem see me for your Lagos city poster
Dem born me near Okporikoko village
But dem see me for your Lagos city poster
Dem born me near Okporikoko village
But dem see me for your Lagos city poster