LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

wo wo

2022

WO WO

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I say
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo

Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Tell the kele do proper
Get the money live soft life ah ah
Say they want to link for vibes
On my neck it's ice water ah ah

After the club last night ah
Wake up with hangover ah
Two kele for my side ah ah
Wey I no fit recognize

Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me
So they cannot see me

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I'm a sweet sensation
Girls won komije raw

Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo

Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

They hating on my ambition
Girls love me 'cause I am too sure
I know she's naughty by nature
I love her 'cause I'm on mixture
So issa different vibration

Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious (mmhmm)
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before

Back when things wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Dem don dey do shakiti bobo

Hmmm on God
This life e sweet but e fit wo wo
I pray to God make my blessings fall

Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition
I'm a sweet sensation
Girls wan finish me raw

WRITERS

Kevin Gbaguidi, Lionel Obam, Oluwadamilola Aminu

PUBLISHERS

Lyrics © Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

More From This Album

Lyric cover art

wo wo

2022

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence

From This Artist