Shawdy pull up in the backside
All the girls calling me bebe
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Me I be complete package ooo
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Baby, baby se'mi bi oba bi oba
I want you to treat me like a king
Baby baby se'mi bi oba bi oba
I get sauce get juice bebe
I get everything for you babe as long as you dey
Bad boy wey you no fit use play game
Girl, you know so ma lo farawe farawe
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
Baby, baby se'mi bi oba bi oba
Baby, baby se'mi bi oba bi oba
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
So fun mi ki lo tun fe ki lo tun fe kin se fun e
Shawdy pull up in the back