I know you want to get it all.
You want to be among the people when they call people.
Ibili bili bili balibo bo bo ooo.
I no dey look uche face lie lie.
Because oluwa na him put me for lane.
E no get who gets it all.
She said boy you no go go funny.
Money go dey follow you like sea.
Philldoz nwa Oshimili oo.
Mama wey dey hustle and dey pray.
Oluwa go visit you on the right day .
As you dey work e go pay .
Brother wey dey drive Okada for road.
You no go get accident o.
As you dey work e go pay.
Boys wey dey press laptop.
As you dey press make money come.
Ngbada amakogi no ofia oo oh.
MakaIfe onyemeta ka oga ebu nu.
Aka na alu olu yaga elinu.
Person wey dey work na him chop ooo.
E no get who gets it all.
Economy dey rise and fall like prick but we still up and working.
Na who dey work dey chop o.
E no get who God send message and he will not say keep the change .
Live your life to the fullest.