LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Amdallah

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I praise God till tha kingdom
Oromi losor orimi lonkor
On top I’m still on top ah
Them they wish me bad but I’m still on top

I just wan ball till tha kingdom come all
Make I no lack my heart desire

If you no make am for this life
No evidence say you try you go explain tire

Aropogan ni inu iwe kobor eh
All I want is to vibe till tha kingdom

Ko kikimi korm Kari aye
Bi ti Oluwaburna Omo too sor

Me and my nigga ferale
Baba God 40 bitcoin would do it all

I came I saw and I conquered ah
If you Dey wish me bad you better surrender


Ah ah Amdallah
Make my ip no go cast
I no want too suffer
Make my mama see me smile
AAwon niggas me make them never face sapa
Make I short down o2
lati oshodi wor London

Ah ah Amdallah
Make my ip no go cast
I no want too suffer
Make my mama see me smile
AAwon niggas me make them never face sapa
Make I short down o2
lati oshodi wor London



Larin emi ati awon nigga mi
Face to face person way I call blood self Dey Darmi,dami

Them Dey cap shit , cap shit
I’m fucking married to the game
but I never collecty ring
You no fit contest with me
You no fit purse destiny

won fe shey mi ni ka
Won fe pano lanter mi
Won fi oju Jor Lucifer
Won fi okan jor satani
Oluwa jowo gba mi
Korma lemi korma bami
Kowo aye mabami
Kin jawe olubori
Koju ti satani
Eniba roku
Mioleku toba kan olar atu kan olar
Kongbere mi Komi
Shebi oluwa lo bimi
Korukormi romi
Oluwabiyi yi yi

Ah ah Amdallah
Make my ip no go cast
I no want too suffer
Make my mama see me smile
AAwon niggas me make them never face sapa
Make I short down o2
lati oshodi wor London







- m

WRITERS

Biyi Ziggo, Fred Yeboah

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity