Omo ologo international ah
You no fit go online you no fit do offline
Alapa ma s'ise them go push you off line
Them say make you work you say waiting them dey talk
Them go use you cap them go use you wash e ah
Se bi won l'ole l'aye o gba
O ri ibi gbogbo lo gba alagbara
Sebi t'owo ba ti wa lo ma dabira o
Ko sounjẹ ninu ole o ko ni stamina o
Ati r'obe ma soro even to ba get iyan
If you no dey work smart for this duniyan
Who dey work 247 ko i ti f'olayan
Talk less of ole ti ko l'akitiyan o
No be a lazy boy no be a lazy girl
Ole fe se nigga but ko r'aso wo
O ma k'atan mọnamọna o ma ri iran wo
Like moinmoin omo inu e ma fi e tu'ko wo
No good things for laziness
I fear poverty so I lazy less
No good life for laziness
I keep grinding I no fit relent