I've been thinking, I've been thinking wey my love
Where my baby Dey, wey I no Dey see her green light
I've been singing, I've been singing oh my love
maybe when I hit the right note girl we can unite
Girl you scatter my head Nwa
Oh baby ginger my life Nwa
Girl you scatter my head Nwa
Say baby ginger my life Nwa
Say baby make I tell you Wetin Dey my mind
E go pain me if I see you with another man
Girl you light up my life like the Rizla
Oh you so damn fine with a Charisma (Ahn ahn!)
I've been to the North and South
Girl Na only you wey Dey blow my mind
Girl you scatter my head Nwa
Oh baby ginger my life Nwa
Girl you scatter my head Nwa
Say baby ginger my life Nwa