My Ata o, My Ata wewe, Your matter no cast o, I give you respect, Just knew you for some days o, and my Adrenaline Gland dey produce well well, Oh oh Oh oh, Oh oh oh oh oh oh oh oh oh,
Oh my Rachi o, Rachi o, Rachi o, Rachi o, Be my lover o, Or my Sati o, Sati o, Sati o Sa, High me like sativa,Oh my Rachi o, Rachi o, Rachi o, Rachi o, Be my lover o, Or my Sati o, Sati o, Sati o Sa, High me like sativa,
Make you nor go dey Wyn me I dey for you o, Make you nor go dey panic I Sabi takwaendo, If anybody pass their lane Dem go see gbege o, Make you nor go dey Wyn me I dey for you o, Make you nor go dey Wyn me I dey for you o, Make you nor go dey panic I Sabi takwaendo, If anybody pass their lane Dem go see gbege o, Make you nor go dey Wyn me I dey for you o,
Hmmmmm, Kpekele kpekele, Give me chance make I chop you like Okele, Hmmmmm, I be like who wey dey, Find love like mad I no wan turn werey, Kpekele kpekele, Give me chance make I chop you like Okele, Hmmmmm, I be like who wey dey, Find love like mad I no wan turn werey,