You no believe, I go show you
She say she want my omorogun
3 rounds, I go pound til she down, baby lo sun
Omolowo 65, see my account, o ti poju
Pon di bed, no be Rema, we go make another banger
1st class, sip wine on the way to Sri Lanka
Extendo no be standard (see d)
Azonto, I no dey samba (wekini)
Is it love, is it punani?
Double R, wetin Maserati (ti)
Make her strip, she be sukiyaki
She wanna ride me like Kawasaki
E no bi colorado (sheybi)
Its with me, it's with me, when I go
Me i go ball like i be Iheanacho (abi)
Zaiye mi go make her do soprano (e be)
Round 4, I no dey lose ammo
Make her shout hallelujah
It's nothing but a number, i fit catch me a cougar
Patch dey my eye, wey I carry my Ruger
Any money wey i get, i go spend, no go lose am
She want yankee, iya mi, abeg, HALLELUJAH
Is it love, is it punani?
Double R, wetin Maserati (ti)
Make her strip, she be sukiyaki
She wanna ride me like Kawasaki