Only money give you liver
So everyday tryna find my joy
Bad energy pack for my domot ye
Mi o de fe gbo ki lo n lo
Only money give you liver
Life is crazy and amazing too
What you facing guy I am facing too
I fit no tell you what am going through
But I wish you what you wish me too
Money stop fuckin nonsense
Only money give you liver