Omo wo o mo un jaye mi lo
And I promise I go seduce her
Give you the love and I juice am
Whenever I cash the money
Whenever I cash the money
I no say you want my money
I no say you want my money
Too many dem Dey look my face
Me just Dey set all of them ablaze
They tryna change wetin God don bless
Whenever I cash the money
Whenever I cash the money
I no say you want my money
I no say you want my money