Cause bad girls dey digress
Omotena tell me i'm not rocking with the copycat oh no
Spin am like Jimmy Jatt oh no
Bad girl make your pumpum rest oh
Turn a good boy to Casanova oh
Omo me i no loyal i no loyal
Shey you no dey see me now
Omotena shey you no dey see me now
Omo you been jam me for Unilag
Omotena shey you no dey see me now
I go down and i dey pray to Omega
Say every night and day we dey hustle ah just to dey make am
No dey do that kind thing
And this your body na fire
Oh baby girl no dey waste time
Oh baby whine to the baseline
Ibakare wey dey make man mad
Oh baby whine to the baseline
Oh baby girl no dey waste time
Oh baby whine to the baseline
Ibakare wey dey make man kpai
Oh baby whine to the baseline
Shey you no dey see me now
Omotena shey you no dey see me now
Omo you been jam me for Unilag
Omotena shey you no dey see me now
Ebelebe don talk am Jare na
Hyzah boy don talk am Jare na
Popping New Fela don talk am Jare na