You don thief my heart like Ole le
I no go joonze this love omo e carry weight
My masterplan don set i no fit try migrate
You got me dizzy like a race car driver
Going round like a drift king
You gimme love i give you faster
You make a badman go gaga
You gimme love i give you faster
You make a badman go gaga
Girl your body bad ain't it
Girl your body bad ain't it
That's why i dey mad over you
Wanna go when the sun's down
Fight over you like Van Damme
Give me love oh baby O O Overload
Give you love oh baby O O
You gimme love i give you faster
You make a badman go gaga
You gimme love i give you faster
You make a badman go gaga
Girl your body bad ain't it
Girl your body bad ain't it