Anyway, anyway is a motherfucking' way mehn
The smile on your face is as bright as the day
Per say I be Jay Z ehn Beyoncé mi le leyi
Man pikin dem go insane (yehhhhh)
Under D U V E T, mọn jayẹ orimi eh
E get as u dey do me babe (ehh)
Change your style oti si idi oke
The girl no get duplicate
The girl been no like stress
Send account, received, o sę
I found my soulmate to fill that empty space
I yarn am for kunle, straight o gbe mi se epę
But nevertheless, yeah nevertheless
Na my last bus stop be this
Toba ti kami mo le lon funmi opueh
She no need my kudi in her OPay
She love my vibe yeah what can I say
Yeah baby eh what can I say
Stay cheesed up I ain't got time to dey play
O le sųn lemi hun no fughazi she wyn for me nasty
She say MYell pami , baby ahn
Under D U V E T, Under D U V E T, Under D U V E T
E get as u dey do me babe
Change your style oti si idi oke
The girl no get duplicate
The girl been no like stress
Send account, received, o sė