LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bend Low

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Abena move body
Hold somebody, ah
Because the gbedu don dey break body
Say you can ask sunny and you can ask suji
I bring the vibe like a rhapsody

Anyhow you drop na so I so pick am
Keys to the city even though I no be gateman
Gbedu when get spice, you know I be caterer
Steady on the beat we Dey do the kamasutra

Oga hold neighbor
Eyes don Dey terminator
Say Give me ice and some liquor
Flying everyday like aviator aviator

Omo lomo better jazz up and dance
The gbedu bad but the cruise everlasting
Na only once dem Dey reason this kind thing E be don tey, I don Dey drip since the 90's

So brother make you bend low
Make you Bend low
Make you bend low
Brother make you Bend low

When you hear the song go
Hear the song go
Hear the song go
When you hear the song go

Dey for my corner dey smoke how I do
Dey for her corner dey stare she dey look (she Dey look)
For the club as dem play my gbedu
She Dey whine, she dey start to dey lose
Huncho Huncho
Steady Swagging like Jadon Sancho
Oya move the console make I start to control
Na my own wen me I talk I Dey talk o (crowd effect)

So brother make you bend low
Make you Bend low
Make you bend low
Brother make you Bend low

When you hear the song go
Hear the song go
Hear the song go
When you hear the song go.

WRITERS

Omars Victor

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language