Cuz we are sitting in the club
I keep my fingers crossed
This your love I can feel it, deep down inside my heart I no fit stop
We got to party for the nighty
Make we drink make we everybody high
We got to party for the nightly
Make we drink make we everybody high
Na your love dey drive me insane
Tell her make she go me I no fit wait
All because of your love me I no wan wait me I wan create
I go make you to noonoo o
She dey she dey make me wan kolo o
She dey make my heart dey go o
She dey make me feel at home
Girl you dey take me higheryaya
You dey take me higheryaya
Girl you dey take me higheryaya
You dey take me higheryaya