Life is not sweet without getting high sometimes
Me I just dey live my life
Make nobody try to come kill my vibe
Everyday we dey pray make baba God shine him light
Thank God for life and the Blessings
Thank God for life and the blessings
Drink water stay for my lane
Make small thing no go cause me disgrace
Keep my self for my space
Hoping say the boy go fit blow One Day
Man dey buga inside suffer
Everyday different Palava
Man gats to hustle put things in order
I dey like to talk my mind
The country when I dey dey follow mess with my mind
I no need anything wey go mess with my mind
If you no fit give me peace abeg get behind
So many things man dey settle
Thank God for life and the blessings
Thank God for life and the blessings