If i fuck up leave am for me
If you see me with olosho
If you see me with olosho
Wetin you get is your bargain
Whether good or nice name
Please don't drive me insane
This road to success is so far
I need to carry enough water
Oluwa make you hear my matter
Nobody cares if you get military training
You fuck up they treat am
If you see me with olosho
If you see me with olosho
Nobody know how I start this race
They wanna see why I shine so bright
When I no get fame to perform
Aje na you wey dey pass me by
For the street nobody be king
If you collect i fit collect oh
Rethink wetin you Dey think
Cos e No bam for the street oh
An we Dey call ourselves brotherhood
Why you make me feel so bad
If you see me with olosho
If you see me with olosho
Go ahead judge me ima afum na court
Go ahead cross me ima na ona sup
Ina afili na nna atunyelu umu runs girls
Parkia mpa, nkolu gi story that girl
Imaro na mama ya no na hospital
She got a baby nwanne otebero aka olitu.
Rent due onye ga sort the bill
Nwanne nbiazia judge ba ya how e con dey feel...
Mehn she do it for the bills bills bills
Reason she dey catch that trips
Everybody want that cheese
Can't nobody tell me Shiiii
Whether na me and you start street
We drink heni in the club
In the morning na hangover
We go and buy Range Rover