They don't seem to understand
What I'm going through right now
They don't understand my fate
Many men they work so hard
Working through this days and nights
They don't understand their fates
I be the curtain way dey cover the window
The lighter way dey on the fire
I be the curtain way dey cover the window
The lighter way dey on the fire
I'm a legend in dah making
Anywhere I enter I be killer pon de vibe... I'm a legend in dah making
I'm a legend in dah making
Anywhere I enter dem dey feel am pon my vibe
I'm a legend in dah making
Legend in dah hood yeah say
Anywhere way I enter with my men
Say na vibes? Killing dem
Killing vibe everywhere where I step
So many things way man no fit answer to (Man no fit)
24/7 way we come here jekafo (Jekafo)
Man dey the game we no feel the fantasy
They wanna stop my shine (Eeeeeh)
Dem to dey emphasize on top my matter
I do things on a low I do things on my own, Ko matter
Before scene end o, dem go scatter
Person way get one clothe no suppose to play for water