You play me on a chess board
I don dey find you on a Sunday Morning
Na for your case I don go call police
And me don set to go see your Mummy
This love sef don dey do me funny
I no fit lie you don use your body
Confused a man on a Serious journey
You play me on a chess board
I never knew it'll come to this day
Wey me and you go need to dedicate
Your mummy say I don lead you astray
Lighten my dark like Michael Faraday
You play me on a chess board