They want to cut off my wings
See them dey gum like lice
All of this friend enemies
See when you turn your back
Make you no go dey loseguard
Cause them fit turn on you
Cause you dey show them your worth
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
They wan pour charcoal oh oh oh oh
They wan pour charcoal oh oh oh oh
Nwo ju ri weting man dey face
So many bad things I go reason say
If e no be God I for no dede
Friends dey jeopardise you
Your turning your back I'm on my lane
Them go dey jealous Dan Dan
All the good wey dey follow me
Blessing of God e dey follow me
Make plenty money dey ginger me ye
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
They wan pour charcoal oh oh oh oh
They wan pour charcoal oh oh oh oh
Them go dey jealous Dan Dan
All the good wey dey follow me
Blessing of God e dey follow me
Make Dem know say eh ......
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o
Jealousy dey full their eyes o