Skrrr deng Skrrr deng deng
Gimme d gimme d gimme d gimme d fire make i blow enter the beat o
I no dey give dem the space to dey enter my life o
But if dem talk I go listen no need to dey stress the matter
Started from trash to be better
Cause I want to be badder
Started from trash to be better
Cause I want to be badder
You no fit question my energy
I'm going higher going higher with no blockages
Enemies plenty but I'm getting better everyday
I'm going higher every day
Cause when I enter the room I dey enter with vibes o
When Im talking, my words, i dey talk am, no lies o
I'm going higher every day
Started from trash to be better
Cause I want to be badder
Started from trash to be better
Cause I want to be badder