The way you love me I know fit understand
The way you bless me I know fit understand
Why e be say na only me wey you like pass
Wey make you come carry my matter for your head
If I give you my house e no go do
If I give you money e no go do
If I give you motor e no go do
Na wetin make me come dey say
Me I no go ever worry again
Cos me I know say I dey for your hand
I don't care whatever people will do
Cos me I know say I dey for your hands and you dey for my back
In you I am never disappointed
Cos you dey for for my back
Papa I thank you, you don do well for me
For every blessing wey my mouth no go fit talk
Why e be say e come be like say all my wrongs e no matter at all
Na this kind of love wey my mother no fit show to me
If I give you my house e no go do
If I give you money e no go do
If I give you motor e no go do
Na wetin make me come dey say
Me I no go ever worry again
Cos me I know say I dey for your hand
I don't care whatever people will do
Cos me I know say I dey for your hands and you dey for my back
In you I am never disappointed
Cos you dey for for my back
Everything I am everything I need you gave them all to me
My body and my soul my spirit and my all, I give them all to you
I no know wetin else to use to thank you for everything you've done
I no go worry cos you dey for my back