Tell the DJ put it on rewind ah
I never see this kind of love before
I swear e get this baby wey no Dey use me play
Anytime u far away my darling
Your love Dey bother me o
I feel so great I feel so nicer
O n pami bi oti see I go carry Dey go
Nothing dey mafor I dey for u
Your matter na e I gbadun e sweet me for body
I no go lie see ur rocking dey give me the konji
Nothing dey (e dey give me konji)
No be lie see I messed up and ignore the sign
Yea I fucked up and default the line
Never knew love was right beside
Bo n shey shey mi ni ko yemi
Hmmm me I know one baby wey no Dey carry me play
Anytime u far away my darling
Your love Dey bother me o
I feel so great I feel so nicer
O n pami bi oti see I go carry Dey go
Nothing dey mafor I dey for u
Your matter na e I gbadun e sweet me for body
I no go lie see ur rocking dey give me the konji
Nothing dey (e dey give me konji)
Tell the DJ put it on rewind ahhh ahhh
I never see this kind of love before
I swear e get this baby (wey no Dey use me play)
Nothing dey mafor I dey for u
Your matter na e I gbadun e sweet me for body
I no go lie see ur rocking dey give me the konji
Nothing dey (e dey give me konji)
Call me Ty Scizy ehnn ehnn