LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Undismayed (feat. Oluwatobbyloba)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
Me no Dey fear ehh
Ahh Ty Scizy
Oluwatobbyloba
Show me what u made up
Show me ur logo
Show me the password
Show me the koko
Even it's the last one
Tell me what I don't know
And if u overdo na only one wey I go follow
No try me ehh ehh
E gbori siwa but we are here to stay
Akoko n lo my guy chai no be play play
Everybody Dey hustle
Everybody Dey struggle
To ba gbemu wa let them know we are
Undismayed
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
Me no Dey fear ehh
Undismayed
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
Won she bo titan won ro pe oti pari fun omo olope
Everything dem do na to beef to hate
To make us dey fear
But I give God the glory ehh e
And I give God the honor o o
Eru o bodo mo na beg I dey beg eje kowo pe o
I no get the cause to run to fear
To weep and cry again
But I give God the thanks for giving the strength
To stand on my feet again o
Omolope ti gbere de
O gbere de o gbere de
Omolope ti korede o korede
O gberede o
Undismayed
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
Me no Dey fear ehh
Undismayed
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
I said it we not done till it over
No be say na mouth awa loyal
Je ko mo sin emi o foya
Undismayed that's us it's wat I told ya
E de shanu aje won fe ka menu wa
But dis our place to stay
Ati she tan lati keru wa
There's no time no chill
My bro do u make I do me
Mi o ba anybody bragado
Lyrics mi lon brag fumi
Bring the fire in me even enemies confess it
Let's get the party started
Na who Dey on mix na sensebeat
Show me what u made up
Show me ur logo
Show me the password
Show me the koko
Even it's the last one
Tell me what I don't know
And if u overdo na only one wey I go follow
Undismayed
Undismayed ehhhhhh ehhhhhhh o oo
(Undismayed)
Am undismayed
Undismayed
Undismayed
Am undismayed
(Me no Dey fear ehh)
Undismayed
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
Undismayed
Am undismayed
Me no Dey fear eh
Me no Dey fear eh
Me no Dey fear eh
(Am undismayed)
Undismayed

WRITERS

Temitayo Adeleye

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion