LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Let Me Know

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Call me Ty Scizy
Let me know
If u are here to stay
See let me know
Ahhh let it show
U try to push my mental aside
And give me all the love o
And affection I deserve
So let me know
U try to show me say u love me
But conscience Dey disturb me
Say u dey try to use my head and give me scope
Baby I no go lie
This game u Dey play me so
This thing u Dey do me so
I go put d blame on u
Wen this matter go cast
This game u Dey play me so
This thing u Dey do me so
I go put d blame on u
If I say I love u
Shey u go stay
U no go misbehave
Start to follow another man
If I say I hear u
Shey u go wait
U no go for my back
Start to chop another guy
Becuz
E Dey for una body
Olosho Dey una body eh
E Dey una body
Ashewo Dey una body eh
E Dey ur body
Olosho Dey for ur body eh
E Dey for ur body
Ashewo Dey una body eh
See am not doubting u baby
But this feeling is so strange o
Am not getting myself
It's like u putting me in danger ah
She said a word to me
And since then I hold on to it
She say anytime u lonely
U can count on me
Imma keep u company ahh ahh ahh
I say no be today
Wey woman wan Dey play d man pikin
But man too strong for them o
So baby change ur style
(Ahh Ahh)
Another style
(Ahh Ahh)
Be like that
Oh baby be like that
If I say I love u
Shey u go stay
U no go misbehave
Start to follow another man
If I say I hear u
Shey u go wait
U no go for my back
Start to chop another guy
Becuz
E Dey for una body
Olosho Dey una body eh
E Dey una body
Ashewo Dey una body eh
E Dey ur body
Olosho Dey for ur body eh
E Dey for ur body
Ashewo Dey una body eh
So tell me where I stay
Baby let me know
Call me Ty Scizy

WRITERS

Temitayo Adeleye

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None