LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

D Girl I Want

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmm call me Ty Scizy eh
Na na na o eee
(My loving)
Loving you oh no
Baby I go treat u right
(oh yes)
You always by my side
(Oh yes)
I go carry u to mama
Mi o le fi e shere rara o
Baby I go treat u right e
(oh yes)
You always by my side ahh
Mommy mo ohh o
Baby mo o
See the girl wey I want o (Ahh ee)
Na the girl wey I need o (Ahh ee)
Mummy give me your blessing
Mo ti ri eni bi okan mi
See the girl wey I want o (Ahh ee)
Na the girl wey I need o (Ahh ee)
Daddy give me your blessing
Mo ti ri eni keji mi
Anytime I see your face you dey make me insane
Girl u know
Anytime u whine that waist
Girl u dey make me dey craze
So give me your touch I give u that touch
Give me the love I give u the love
Give me the something
I give u the cucumber
So baby come over o o
Dem other girls dem say u no go fit
Say we no go reach
But I swear to you I dey for u
Baby no be lie ohh oo
Shey u dey there
Oyinye e
I dey for u
See the girl wey I want o (Ahh ee)
Na the girl wey I need o (Ahh ee)
Mummy give me your blessing
Mo ti ri eni bi okan mi
See the girl wey I want o (Ahh ee)
Na the girl wey I need o (Ahh ee)
Daddy give me your blessing
Mo ti ri eni keji mi
I remember wen I was feeling down
I still remember the day u came around
No competition u are the apple of my eyes
Cuz u wipe my tears and u gave me strength
So give me your touch I give u that touch
Give me the love I give u the love
Give me the something
I give u the cucumber
So baby come over o o
Dem other girls dem say u no go fit
Say we no go reach
But I swear to you I dey for u
Baby no be lie ohh oo
Shey u dey there
Oyinye e
I dey for u
See the girl wey I want o (Ahh ee)
Na the girl wey I need o (Ahh ee)
Mummy give me your blessing
Mo ti ri eni bi okan mi
See the girl wey I want o (Ahh ee)
Na the girl wey I need o (Ahh ee)
Daddy give me your blessing
Mo ti ri eni keji mi
So give me your touch I give u that touch
Give me the love I give u the love
Give me the something
I give u the cucumber
So baby come over o o
(O ohhh ohhh ohhh ohhh)

WRITERS

Temitayo Adeleye

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual