"Scam" – T. Wise feat. Nigga Don
Any time wey I catch you with man
You dey say make I buy ya, buy ya
I don buy ya so tay, I don pull —
Oh, coolu down my temper oh
Na you bin say no retreat, no surrender oh
Everything wey you tell me baby, uh yeah
Na lie, you promise me say
Angelly, if na money I go pay—pay
Baby calm down, you just dey waste me time baby
You say make I wait oh, but the wait don dey delay yeah
If you ask me, I swear me I no like your style baby
Na you say make I no worry (oooh)
Baby sabi kick the ball oh
Na lie, you promise me say
You no go turn me dorlor oh
Na you say make I no worry oh
Baby sabi kick the ball oh