LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Kudi (problem)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ye ye ye ye ye
Ye ye ye ye

See my problem plenty pass you oo oo
I dey live large no dey mean say I dey ok
If you beg me na I no give you ah don't worry
I dey find my way
So I beg give me space

You want my kudi
But me too I need more kudi
Onya bia ɛyea frɛmeoo
Fisɛ menso mehia mboa oo
You want my kudi
But me too I need more kudi
Onya bia ɛyea frɛmeoo
Fisɛ menso mehia mboa oo

Inna real life everybody want survive
Nobody want dey low
Everybody want look fly
I just want to say nowhere cool brother yei
My mind dey far away
Time no dey wait
Famame yei
Odemeka kae me ei
Nipa nua ne nipa
ɛntwɛn ma menwu ansa Bra kwaku

You want my kudi
But me too I need more kudi
Onya bia ɛyea frɛmeoo
Fisɛ menso mehia mboa oo
You want my kudi
But me too I need more kudi
Onya bia ɛyea frɛmeoo
Fisɛ menso mehia mboa oo

Err the life we dey live
Put your hope in God oo
Don't put your hope in man
Because man problem plenty
I no fini dey solve my own
How I go solve your own

See my problem plenty pass you oo oo
I dey live large no dey mean say I dey ok
If you beg me na I no give you ah don't worry
I dey find my way
So I beg give me space

You want my kudi
But me too I need more kudi
Onya bia ɛyea frɛmeoo
Fisɛ menso mehia mboa oo
You want my kudi
But me too I need more kudi
Onya bia ɛyea frɛmeoo
Fisɛ menso mehia mboa oo
You want my kudi
But me too I need more kudi
Onya bia ɛyea frɛmeoo
Fisɛ menso mehia mboa oo

Gentle bad boy Tukie yiyiyi

WRITERS

Fred Yeboah

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion