Girl I've been falling for your love, you dey make badman cool temper
You dey make me lose my dada (da da da)
I wan be your man today, tomorrow, everyday n forever
You dey make me Larry like Gaga (ga ga ga)
Make we talk your brideprice
No lies, you dey blow my mind
Even if nah Kanyamata, nah my matter make you enter
Oh girl you dey make me loco
Oh girl you dey make man kpa
Wetin I chop wey dey make me feel like that (wey dey make me feel like that)
Oh girl you dey make man loco (loco loco loco)
Baby girl go low (go low, go low, go low)

And I be tripping for your waistline
You dey make every man to skepta
Tripping for your waistline
Cause everywhere you enter