LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bless Me

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
TrixNill

When would you bless me
Lord please let me know
I go dey halla, oh
One day girls go blow

Give me anointing
Something wey go flow
I go dey halla oh
One day girls go blow

So baba shower your blessings
Oh, oh oh oh, yeah
Show me your love, oh ay, yeah

So baba shower your blessings
Oh, oh oh oh
Show me your love, oh
So make you show me your love oh

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow, yeah yeah

Say I wan make my mama proud, oh Lord
Wanna be the girl they talk about, yeah yeah
Sey me wan run tins for the area, oh
Everyday we dey countdown for area, oh
When would you let me know?

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So let me know
When the money go show
Biggy motor for road
One day girls go blow

So baba shower your blessings
Oh, oh oh oh, yeah
Show me your love, oh ay, yeah

So baba shower your blessings
Oh, oh oh oh
Show me your love, oh
So make you show me your love oh

WRITERS

Euphemia Runyi Ekumah, Oladipupo Olawale Olugbemi

PUBLISHERS

Lyrics © TuneCore Inc., CTSO MUSIC, O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual