LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

Written in the Stars

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh oh oh oh oh
Ahn ahn ahn
Tonye
Eh eh eh eh

E don Tay, Wey I don dey love you
E don Tay, wey I don dey need you
You tell me, say I no fit hold you
You tell me, Na only me and you
Dem no know, Dem no see
I don see plenty, I don see
It's more than the way you make me feel inside
I want you boy, you want me
I don't even care what it costs me
It's written in the stars
I must be in love

E nemem Obioma O
Obioma O
You are the nicest gift o
This one Na spiritual lift o
E nemem Obioma O
Obioma O
I Neva wanna leave you
Take the love I dey give you

Oh oh ahn ahn
Ahn Ahn Ahn Ahn Ahn
Ooh ooh ooh ooh ooh ooh ooh ahh

How does it feel
Does it make you think you need more baby
How does it feel
I wanna take it straight to your heart
Why don't you dip
Tease me, tease me to the top
The way your body got me talking
Nawa, Motigbe
Na only you I want
Dem no know, Dem no see
I don see plenty, I don see
It's more than the way you make me feel inside
I want you boy, you want me
I don't even care what it costs me
It's written in the stars
I must be in love

E nemem Obioma O
Obioma O
You are the nicest gift o
This one Na spiritual lift o
E nemem Obioma O
Obioma O
I Neva wanna leave you
Take the love I dey give you

E nemem Obioma O
Obioma O
You are the nicest gift o
This one Na spiritual lift o
E nemem Obioma O
Obioma O
I Neva wanna leave you
Take the love I dey give you

WRITERS

Tonye Garrick

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None