This is a public service announcement
Mr Incredible featured by the one and only
Egberi Popsi Number 1 of Bayelsa
Enough respect to Jehovah himself
Enough respect to Black buddy yes boss
Everybody wey dey for street o
I hope say una dey feel me o
People keep on frowning say l dey waste time
Nobody believe me only Jehovah just keep me
See morning and nite my mama dey pray
Say one day l go dey okay
When l dey for street the people wanna bring me down
See people wanna wanna make me frown
But l just know say one day e go better
I know say one day me l go make am
Now l don dey make am every bone don dey bone
See the people dem want to bring me down
No matter how you try the people wanna bring you down
Oh my papa you try dem won dey make you frown
It's a brand new life that am living
Brand new moto brand new everything
Brand new money and a brand new house and a brand new girl oh
Everything about man be a watabambam
When I come everybody wanna rap a pam pam
Dem dey call me Lil Wayne call me young money
Cuz I dey for black buddy black buddy
Anytime I look at my life I want to cry
Anytime when I look up water dey comot from eye
That's why anytime that I sing I just dey say chai
Many people want make I die
Carry the horse to stream to drink water
You no go force am to drink water
You can carry the horse to stream to drink water
Dem want to give me gutter water Abu Ventures
I dey scratch dem like otapiapia
I dey chuk dem like say na biabia like say na biabia
Onyemuru na turn by turn oh oh
Shoes he gat it gat it got it
Shirt he gat it gat it got it
Anything you want oh I can transform ya oh
Anything you want anything l can give you oh oh call me M I ya let's go
Way back then l was so razz
Before anybody ever heard my vocals
Before awards and the shows and promoters
Man dey sleep by himself l mean no girls
I remember wen guys couldn't toast
Cuz to toast you need bread and the bread wasn't clothes
And the clothes that we pose with to get noticed
Was from Yaba bend down and so no chicks
But ask about me now Google M I
I gat so many shows they call me the event guy
I fly so many times a year l should rent sky
Keep it up for Mr Incredible lent guy
I gat the doe baby wetin you wan buy
And all my enemies now wetin dey wan try
I dey glow like the sunshine and now
Anything you want baby girl l can give you
Shoes I gat it gat it Egberi Popsi
Anything you want baby girl I can give you o
I dey strike dem like otapiapia oooo