LyricFind Logo
LyricFind Logo
Sign In
Lyric cover art

Modupe

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Hmmm
Aye
Sokuluso sokuluso
Alagbado yeo ye
And if I start to talk wetin God don do for my life oh
Straight from the hood now I’m loud with the crowd oh
Scratching that disk likey that Jimmy Jatt oh
Making them feeling the hit and the vibe eh eh
Fele fele l’aye I trust nobody
If no be money I Dey see
I Dey see nothing
I Dey try to hold myself make I no fall oh
But I gat a lot of things wey I wan talk oh
Mama tell me hold tight I no go lie e hard
Some people no go even fittu even survive
Many many things dey sup see for this life oh
Everything I gat to say God is thank you oh
Even in the good and the bad
Even when my coast never clear
To all of my real G’s out there
God Dey your back oh
See my brother be the nigga wey Dey sey I no fit make am
Steady for the grind I no fit fake am
Now the money, fame can come later
Zoom zoom zoom I’ll see you later
Hmmm gimme that gimme that
See I web the song likey Spider-Man
I no fit shout cuz I feel the vibe
Sey I getti pressure likey reeky banks yee
Mama tell me hold tight I no go lie e hard
Some people no go fittu even survive
Many many things dey sup see for this life oh
Everything I gat to say God is thank you oh
Even in the good and the bad
(Modupe)
Even when my coast never clear
(Modupe)
To all of my real G’s out there
(Modupe)
God Dey your back no go fear
(Modupe)
Even in the good and the bad
(Modupe)
Even when my coast never clear
(Modupe)
To all of my real G’s out there
(Modupe)
God Dey your back no go fear
(Modupe)
Good and the bad o
(Modupe)
Coast never clear
(Modupe)
Real G’s out there
(Modupe)
Sey God Dey your back no go fear
(Modupe)
(Ayeee)
Hmmm gimme that gimme that
See I web the song likey Spider-Man
I no fit shout cuz I feel the vibe
Sey I getti pressure likey reeky banks yee
SKay play me the guitar
Shubi’dubi ye ye eh eh eh eh
Alagbado ye oo yeehhhhh eh

WRITERS

Agboola Opeyemi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sony/ATV Music Publishing LLC

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Fear

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity