Oluwa money I beg come give me more
As I de sit for my house right now see poverty de knock
On my knees make you no do me dull
You know I need you more orrr
But ebi like my sins plenty you no de hear ma call
Bless me like you blessing dangote
Help me put my enemies into shame
Making money get. Good name
Bompay3 w) near wode akyer3me
Bebia wose me fri na abedru we
Sika nti mede meti pimpim dan
Mek) aaa 3nk) s33 mafom Kwan
Mendanfofo) nyinaa adi manim kan
3pai me o so meka kyer3 hwan
Dab3n na m3t) car na masan so dan
3b3fa president nso man resign
N)ni am3 k33bo33 f33 no bi lie
3pai me paaa I no go deny
Soon and soon you go see cashout
Carry matter for ma head o
Plenty matter for my head o
Family matter wey de stress
Shoddies want make I undress
Oluwa money I beg come give me more
As I de sit for my house right now see poverty de knock
On my knees make you no do me dull
You know I need you more orrr
But ebi like my sins plenty you no de hear ma call
Bless me like you blessing dangote
Help me put my enemies into shame
Making money get. Good name
Bompay3 w) near wode akyer3me
Bebia wose me fri na abedru we
As I de hustle una laugh sheeee
One time me I trost am a winner
And you know am a king am a ruler
Give me loving I need ammm
Love me just like I love ya
Better better for your man
Better better for your man
Ego better better for your hand
Better better for your hand
I understand that consistency is essential
And nothing is achieved without it
These days I haven't really been my self I have been down
Tryna figure out cus alot of things in life don't make sense
Sometimes nothing in the world makes sense but
You just meet someone and everything starts to make sense again