Babe you dey gimme little pressure
I say babe you dey gimme little pressure
She no de gimme many pleasure
I say she no de gimme many pleasure
Make I show you my chedas
Make I make you my lover Oh
Make I show you my chedas
Make I show you Mandelas Oh
Make I show you why dem call me champion
We go de together Oh baby
We go de kpo kpo di che che oh
We go de Kpo di che che oh
You and I babe babe come to daddy