LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Obele

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ahh Ahh obele ari sinmo ahh O yeah yeah
Ahh Ahh obele ari sinmo ahh
La la la la la
Obele ari sinmo bo na a abiyari ari isime o ah
Tamsak ibelema moo hey obele ari sinmo ahh
Obele ari sinmo ahh
Obele ari sinmo bo na a abiyari ari isime o ah
Tamsak ibelema moo hey obele ari sinmo ahh
Obele ari sinmo ahh
O Na na na na Baby

Na your love dey blow my Isi ngbaka
I got million reasons am calling on you
Am calling on you o
Na your love dey blow my Isi ngbaka
I got million reasons, am falling for you
Cant you see am falling for you o

Everyday I dey Jones for your love
I Jones for your love
Everyday I dey mad for your love
I mad for your love
Cant you see that I want you
I want you
E get why me I need you o
I need you
Everyday I dey mad for your love
I mad for your love
Everyday I dey Jones for your love
I Jones for your love
Cant you see that I want you
I want you
E get why me I need you o yeah Say I need you girl
Girl your love dey sweet kpere
Kpere
O sogbule ma my baby
Baby
You make a kalabari man speak ikwerre
Me I dont wanna fling
I dey for you

Ahh Ahh obele ari sinmo ahh O yeah yeah
Ahh Ahh obele ari sinmo ahh
La la la la la
Obele ari sinmo bo na a abiyari ari isime o ah
Tamsak ibelema moo hey obele ari sinmo ahh
Obele ari sinmo ahh
Obele ari sinmo bo na a abiyari ari isime o ah
Tamsak ibelema moo hey obele ari sinmo ahh
Obele ari sinmo ahh
O Na na na na Baby

Na your love dey blow my Isi ngbaka
I got million reasons am calling on you
Am calling on you o
Na your love dey blow my Isi ngbaka
Baby
I got million reasons am falling for you
O Na na na na

WRITERS

Tamsak Tyger

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None