LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Wombolombo

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
T-Hayaya agbara ma re o
Ma re o oh yea
It's lit
Vibes international
Emi local local
Disturbing all over
We dey worry dem o
I no dey vex am loyal
I no dey do yanga o
Why you see me dey vex o
Haters it is all over
Wombolombo
Na wetin mama go chop I dey find o
Wombolombo
Dem want to kolobi my head and my sensing
Wombolombo
I no fit tell if dem be my friend or my enemy
Wombolombo
As I dey hustle dey do my thing dem dey envy me

Time I no get time
I dey fine I dey fine
Steady chasing my dreams
And am keeping it real
Ashi ma lowo
Ama jaiye till tomorrow
You go see my motor
I dey hustle no be small
Ko pe meji
Aye yi o pe meji yea
Too much energy
No remedy
Before man show dem go pay me
Dem go pay me yea
Stable sanity with clarity
Wombolombo
Na wetin mama go chop I dey find o
Wombolombo
Dem want to kolobi my head and my sensing
Wombolombo
I no fit tell if dem be my friend or my enemy
Wombolombo
As I dey hustle dey do my thing dem dey envy me
Wombolombo
Na wetin mama go chop I dey find o
Wombolombo
Dem want to kolobi my head and my sensing
Wombolombo
I no fit tell if dem be my friend or my enemy
Wombolombo
As I dey hustle dey do my thing dem dey envy me
Ashi ma ri ra
Mule bi goalkeeper
And am still repping for my home
Call me madiba
Ma le ra
Na jah dey run am
No go forget am
Make you remember sho ye e
Vibes international
Emi local local
Disturbing all over
We dey worry dem o
I no dey vex am loyal
I no dey do yanga o
Why you see me dey vex o
Haters it is all over

WRITERS

Tolulope Adeya

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None