Thank you for listening to my tape
Sound vannah the volume one
It's been a long way coming
Won rope mo ti lo mo pada wole
Won rope mo ti lo mo sare lo yea yea
Won rope mo ti lo mo kogba wole
Won rope mo ti lo mo sare lo ooh ooh
I've got this unique sound in me
I get weight now I get stamina
Where the person wey wan stop me now
Too many people dem dey famz me now
I took it to the maximum ye ye ye
Say nobody wey man born wey fit stop this shine
Say nobody wey man born wey fit stop this shine
If they can't stop me then
If they can't stop me then
Them no fit stop me now yea
They no fit stop me now no no
I got too much love for mu
E give me joy oh yea yea yea
I get walangolo love for music
And all the pretty girls all them hustlers wey dey dance to my song yea yea
Mo ki ara ile mo ki ara oko yeah
Mo ki ara ile mo ki ara oko yeah