This your love dey trigger my feelings
This your love dey trigger my feelings
Ginger my feelings yea yea
This your love dey trigger my feelings
This your love dey trigger my feelings
Ginger my feelings yea yea
Baby tell me how you dey do
Play-make for you make you shoot
Omo no waste time oh you be my love oh
I been don dey tell you tey tey
Say na you go born my baby
You drive me crazy crazy crazy
This your love dey trigger my feelings
This your love dey trigger my feelings
Ginger my feelings yea yea
This your love dey trigger my feelings
This your love dey trigger my feelings
Ginger my feelings yea yea
Anywhere you dey now I want to go too
No go take me play or play me for a fool baby
Na every time you dey cover for me
You no dey carry your shoulder for me
I wanna marry you no deceiving
Kajo ma gbadun kajo ma rock
This your love dey trigger my feelings
This your love dey trigger my feelings
Ginger my feelings yea yea
This your love dey trigger my feelings
This your love dey trigger my feelings
Ginger my feelings yea yea
You know my body dey wait