I'm faster than the jet I ain't playing
And I got the keys you know this
Inna these streets dem know me
Flow like the water no stopping me
Watch them run track like an athlete
They keep asking for more
She dey call me daddy gan gan
Cause I got cheese in colors
Fun won loro shey won lese
Plus I came up from the mud
Wey dey make them to whine am dey go
Na me dey make them dey walangolo
Give dem gbedu like hitman
I put my life into this you should know
Dem be dey talk shit about me
Dem want to downgrade my hustle
Dem be dey campaign against me
Ogbeni give me the update
Too much talk no buy champagne
Make I fit guzzle up my pain
They keep asking for more
She dey call me daddy gan gan
Cause I got cheese in colors
Fun won loro shey won lese
Plus I came up from the mud
Wey dey make them to whine am dey go
Na me dey made them dey walangolo
Give dem gbedu like hitman
I put my life into this you should know
Shorties dem call me honey
Shorties dem call me honey