Girl I know my life (Girl I know my life)
Girl I know my type (Girl I know my type)
I no dey pass my size (I no dey pass my size)
I no dey lose guard mines (I no dey lose guard mines)
It's a pretty night (pretty night)
Omo yen Jo gan as you can see
Come and show me what I see
She got a yansh wey go make a man bo card
Mogbo yen lole lati la nouba
Adiwele she be rocking young stunna
Ibadi go make a man fit to bother
She got the body of a motherfucking goddess
The way she whine pon' me d, make her confess
Oloyin lomo yen, she sweet make you forget
Oh baby give me fine whine, make i content
She no fit tell me say she want the loving make i tell baby say
Me no fit handle that (handle that)
She no fit tell me say she want the fucking make i tell baby say
Me no fit bankulize (bankulize)
She fill the pressure for the turn up then she know say the man them
I give her style wey the man them use to dey move back home
Shalo, Philo, mi o fe won mo o (won mo o)
And you rocking with the best
You know i like it when you put your biggy booty on me
When your body dey hot, I bet i'm on the call
Tap your current small before i leave you up
1, 2 buckle up my shoe (my shoe)
3, 4 knocking on your door (on your door)
5, 6 take her to the club (to the club)