LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Izz Going

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
As you see me, me I no dey play
With my money
Dollar makes everything nicer
Turning up it's an all nighter
100% energy
Living life like say na dream
All the money wey I pray for
Don dey fall on me
Agidi no fit do am
E dey for body and e no go ever leave me
Dem dey happy anytime dem see me
I spray the money cause e no go ever finish
Agidi no fit do am
E dey for body and e no go ever leave me
Dem dey happy anytime dem see me
I spray the money cause...
When I drop the lamba
Izz going
P47
Izz going
Normal level
Izz going, Izz going, Izz going
Drop the aza
Izz going
Dem no fit hang my wire
Izz going
24/7
Izz going, Izz going, Izz going
Ahh Oshey, Oshey
Ahh Oshey, Oshey
Ahh Oshey, Oshey
Ahh Oshey, Oshey
Dem dey find me
Find me like daily bread
I dey hot I no dey sweat
For my life I no regret
That why I don't shed no tears
I go live life, chop up
Sapa no fit hold me
Link up with my homies
Money burn like calories
I go live life, chop up
Sapa no fit hold me
Link up with my homies
Money burn like calories
Agidi no fit do am
E dey for body and e no go ever leave me
Dem dey happy anytime dem see me
I spray the money cause e no go ever finish
Kitikiti no fit do am
E dey for body and e no go ever leave me
Dem dey happy anytime dem see me
I spray the money cause…
When I drop the lamba
Izz going
P47
Izz going
Normal level
Izz going, Izz going, Izz going
Drop the aza
Izz going
Dem no fit hang my wire
Izz going
24/7
Izz going, Izz going, Izz going
Ahh Oshey, Oshey
Ahh Oshey, Oshey
When I drop the lamba
Izz going
P47
Izz going
Normal level
Izz going, Izz going, Izz going
Drop the aza
Izz going
Dem no fit hang my wire
Izz going
24/7
Izz going, Izz going, Izz going
Ahh Oshey, Oshey
Ahh Oshey, Oshey
Ahh Oshey, Oshey
Ahh Oshey, Oshey

WRITERS

Okunsanya Elijah, Okunsanya Mayowa, Wisdom Chukwu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion