If not the kpa then it's not my problem oh
Bounce on the beat then i cause some problem
Jẹ ki owo pe make we no get problem oh
Free all the cock and bull
No come tell me excuse, kowo pe
Wetin guy man go do when the gucci no be N1200
Me i want Ferrari, mofe kan le fun mama mi
Jeka lo Dubai make i flex your punani
100k for body why you wan count my money
Shey na you make am for me?
Sheybi na you call the police
Now you wan drink Hennessy ahan
Gone are the days we day chill
Make i dey my dey, make you dey your dey
If not the kpa then it's not my problem oh
Bounce on the beat then i cause some problem
Jẹ ki owo pe make we no get problem oh
If not the kpa then it's not my problem oh
Bounce on the beat then i cause some problem
Jẹ ki owo pe make we no get problem oh
O de mo pe money no be problem
To ba tun di issue we go solve them
Shey eyin ti di sars wey dey burst them
Fi the fine fine kele wey dey rush them
Baby shole shebi omo Babcock
Won fe fun mi lecture ninu campus
Awon omo mi init init London
Idowest awon mafia owan ball be Arteta
If not the kpa then it's not my problem oh
Bounce on the beat then i cause some problem
Jẹ ki owo pe make we no get problem ohh
If not the kpa then it's not my problem oh
Bounce on the beat then i cause some problem
Jẹ ki owo pe make we no get problem oh
Eri club awọn Dubai yẹn ni
Billionaire Dubai, billionaire Dubai
Ah egbon, ko shey awọn popping poppiyan