Spyro (Spyro, no-no-no-no-no-no-no)
Fine fine girls for my gate, ay
Tolani, Dolani sef dey for my state
But I tell all of them to commot for my face
Ahh yea commot for my face
If them like make them talk make dem start to potate
If you no dey I no mind to go celibate
If you want me to sing, I go sing Omah Lay
So I tell other girls I see them later
(I tell other girls I see them later)
And na because of you I spend my paper
My number one (my number one)
Na only you dey for my radar, for my radar
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl in my zone
Wey I dey chat for my phone, for my phone
Number one for my coast, for my coast
For my Insta, TikTok and my Snapchat
You dey my way (only you dey my way)
Blocking for all the girls wey dey look my way (wey dey look my way)
Only you burn my data, oh no
So I tell other girls I see them later
(I tell other girls I see them later)
And na because of you I spend my paper
My number one (my number one)
Na only you dey for my radar, for my radar
You are the only fine girl
Only fine girl that I know
Only fine girl in my zone
Wey I dey chat for my phone, for my phone
Number one for my coast, for my coast